pull down to refresh
My phone wallet with Blink 😂
No bank, no BVN wahala, no ₦2000 withdrawal fee.Just me and my sats.
For Naija this one dey more American than America sef.Because we dey bypass all the stress.
What else i get? Rollercoin account 😂
My phone wallet with Blink 😂
No bank, no BVN wahala, no ₦2000 withdrawal fee.
Just me and my sats.
For Naija this one dey more American than America sef.
Because we dey bypass all the stress.
What else i get? Rollercoin account 😂