pull down to refresh
Baba get gist for you.
For Naija we no dey talk "Bitcoin" to family.We dey talk "Digital Dollar wey dey send money fast"
ā¦2 fee, 3 seconds.e dey save money from bank wahala.
I start by sending ā¦500 to mama with Blink.When she see am fast, she believe š
Azap
Baba get gist for you.
For Naija we no dey talk "Bitcoin" to family.
We dey talk "Digital Dollar wey dey send money fast"
ā¦2 fee, 3 seconds.
e dey save money from bank wahala.
I start by sending ā¦500 to mama with Blink.
When she see am fast, she believe š
Azap