pull down to refresh

That line go down for history - "Guys, you are on the wrong side of the barricade." Momo no dey see enemy, e dey see recruits!
‎And that last point na the real alpha: una no be dey fight capitalism, una be dey fight fiatism. Same rebellious spirit wey Bitcoin carry today. We still dey hack against fiat.