pull down to refresh

Happy 250th!

reply

Enjoy it :) !

reply

My phone wallet with Blink 😂

No bank, no BVN wahala, no ₦2000 withdrawal fee.
Just me and my sats.

For Naija this one dey more American than America sef.
Because we dey bypass all the stress.

What else i get? Rollercoin account 😂